Logo
GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Откройте все возможности в приложении

Открыть

Mr President аккорды от
African China
African China

N/A
Verse 1
D
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter(Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A
D

Poor man go dey shout (An

wuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey shout (An
D

wuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 2
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 3
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

Many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 4
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 5
G

Alhaji wey pull Khaki
D

Say the name of him party
A

People destroying people

Na the name of the party
D
G

Election for my country na
D
A

paddy paddy

Wayo wayo
D

Arrange no ni
G

People wey vote them in
D

still dey live in pain
A

This na disgrace I am so ashamed
D
G

Me don collect shop permit
D

collect trading permit
A
D

Raiding permit you still dey burn shop
G

You wan tell me say you
D

no know when them pay
A
D

Why you dey make us dey live in pain
G

Make una lead us well
D
Em

No let this nation to fall inside well
A
D
Mr President Lead us
Verse 6
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A

Police well well no dey take
D
G
D

bribe
Verse 7
D

Omo nothing dey pa
A
D

Anything wey pa na witch

And make we dey say omo no
G
D
G

lele
D
A
D



Tanke
Verse 8
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter (Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A

Poor man go dey shout
D

(Anwuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey
D

shout (Anwuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 9
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police (Lead us well)
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 10
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

My God many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 11
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G

Oya lead us well (Nne me e)
D
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police

Police well well no dey take bribe

Как бы вы оценили эту песню?

Войдите, чтобы оставить оценку.
Научитесь играть Mr President от African China с помощью GuitarTuna

Освойте Mr President от African China на гитаре и изучите 10 000 табулатур, созданных нашими проверенными редакторами.

Если вы впервые учите Mr President от African China или совершенствуете свои навыки, с GuitarTuna проще практиковаться на гитаре, бас-гитаре и пианино. Присоединяйтесь к 2 миллионам музыкантов, которые уже играют любимые песни с GuitarTuna. Оценка 4/5 в App Store.

Головка грифа акустической гитары с колками

Tuning:Standard Open Tuner
Аккорды
  • D

  • G

  • A

  • Em

Каподастр: 3

Транспонировать: 0

0

Автопрокрутка20%

Миллионы людей уже пользуются GuitarTuna

  • Тюнер №1

    в App Store и Google Play

  • +

    Рейтинг в App Store и Google Play

  • M

    Загрузок по всему миру

  • k+

    доступных песен

Нам доверяют гитаристы по всему миру

  • Лучшее приложение для настройки

    MaddProfessor

    Из всех приложений для настройки инструмента, это, определённо, лучшее. Простое, удобное, предлагает множество интересных аккордов и песен для знакомства с новой музыкой. Однозначно рекомендую.

  • Качественно разработанное приложение

    Rose the Black Cat

    В основном я пользуюсь этим приложением, чтобы настроить гитару. Оно максимально облегчает мне задачу. Ещё тут есть куча песен с подсказками. Вам покажут, какие аккорды играть и как ставить пальцы.

  • У меня вернулся интерес к музыке

    Tuliketsune

    Я скачал это приложение, потому что хотел настроить старую гитару. Здесь есть очень полезная функция: во время игры всё переключается автоматически. Мне этот метод показался самым эффективным. У меня наконец-то начало получаться, я даже запомнил некоторые аккорды 🙂

  • Секретная фишка

    Brad

    В этом тюнере (самом лучшем, которым я только пользовался) есть и метроном, и игры, и аккорды, и куча разных полезных инструментов. В нём ОЧЕНЬ легко разобраться. Просто супер! Спасибо за создание великолепного приложения. Огромное вам музыкальное СПАСИБО!!!

  • Очень надёжный тюнер

    theNewPaul

    Отличное приложение! Очень удобное и стабильное. Идеально подходит для новичков. Поможет быстро освоиться и сэкономит кучу нервов. Настоятельно рекомендую!

  • Это самый лучший тюнер для гитары.

    Caleb Schafli

    Гитара настраивается идеально, звучит как надо. Мне ещё понравились мини-игры, по которым можно учиться играть разные аккорды, их действительно становится легче услышать. И всё работает без интернета.

  • Легко настроить и играть

    Lynae T

    Отличное приложение, легко настроить инструмент, найти любимую песню и поиграть.